UP GUNNERS! THE 1ST ARSENAL FC PIDGIN PODCAST (MONDAY, 23RD FEB EDITION) @TONYDOE78



Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem!


COMMENTARY:

Na 2 zero e take finish for Selhurst Park and tchikiri sometin wey Crystal Palace for take equalise but we God no gree... Enjoy yans from Arsene Wenger, Buchi, Ty, Claude and Giroud. Up Gunners!!!

Click,download, enjoy and share!









If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com

0 Comment "UP GUNNERS! THE 1ST ARSENAL FC PIDGIN PODCAST (MONDAY, 23RD FEB EDITION) @TONYDOE78"

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments