Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Monday 9th March, FA Cup Quarter Final)

Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem!



COMMENTARY

Tonight from 8.45pm, we dey face Manchester United for de FA Cup Quarter Final for dem yard. Be like say de odds dey against we

Shey we go turn up?

Shey we fit turn tings around? 

E dey very possible!!! 

Make una enjoy dis podcast as we count down de hours to dis battle of epic proportions!!! 

Up Gunners!!!

Click below, download, enjoy and share!











If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com

0 Comment "Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Monday 9th March, FA Cup Quarter Final) "

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments