Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Monday, 16th Feb Edition) @Tonydoe78


Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem!


Commentary:

Na 2 zero e take finish on Sunday for Emirates as Arsenal comot Middlesborough from FA Cup... Giroud with the brace as Santi Cazorla serve as captain and conductor of de Arsenal orchestra wey keep clean sheet on de day!!!

Na Buchy, Chuks, Bully, Claude, Baba Wenger and Giroud voice dem una go hear!!!

Take Am!!!


If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com

0 Comment "Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Monday, 16th Feb Edition) @Tonydoe78"

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments