Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Monday, 9th Feb Edition) @tonydoe78

Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem!

Commentary:Upon all de mouth wey i bin make... na Hurricane (Harry Kane) blow we comot from White Hart Lane.

The 3 points wey Ozil been talk say we go steal, notin' follow us except im goal.

This episode feature outtakes from Claude, Bully, Ty from Arsenalfantv, BiggySmallzzy, Chuks Asoegwu and Baba Wenger.

Enjoy!!!


 DOWNLOAD

Up Gunners!!!


 If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com

0 Comment "Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Monday, 9th Feb Edition) @tonydoe78"

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments