Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (6th Feb Edition) @tonydoe78


Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem!

Commentary:


Arsenal dey match go White Hart Lane go face dem forever rivals, Tottenham Hotspur aka shit Fc!!!

Inside dis episode so, you go hear match review, tori on top Cazorla and Wilshere and betta Arsenal Chant (Roll Out the Red Carpet)!

Download, Listen, Laugh and Share!!   


Up Gunners!!!

If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com

0 Comment "Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (6th Feb Edition) @tonydoe78"

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments