Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (2nd Feb Edition)


Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem!

Commentary:

Arsenal nack Aston Villa 5 kondo for we Emirate dormot with superlative performance dem from Ospina to Giroud. On top say im play from de Left Ozil been collect man of de match for im korrect display. Una go hear from nwannem Buchi and Uncle Claude from ArsenalFansTV dem! Up Gunners!!!

Download, Listen,Laugh and Share!!





Up Gunners!!!

If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com

0 Comment "Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (2nd Feb Edition) "

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments