Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Friday 16th January Edition) @tonydoe78


Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem!

Commentary:

Arsenal go face big test against Manchester City on Sunday so...de past records dey very poor but Baba Wenger don assure we say dat wan no go affect the good performance wey de team go put up on dat Sunday so. Our guest analyst na Buchi aka Biggy Smallzy... 
Up Gunners!!!

Download, Listen,Laugh and Share!!



Up Gunners!!!

If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com

0 Comment "Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Friday 16th January Edition) @tonydoe78"

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments