Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Week 2)


I resolved to add more variety to this blog this new year and this element is one of such for football fans. Truth be told, I have never liked football but this pidgin podcast by my friend Tony Doe just cracked me up and made me start to like football gradually.

Although it focuses on the team Arsenal FC, even if that isn't your club, trust me you would still enjoy this.

Commentary:

Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem! 

With over 65% percent of possession... & constant free flowing football, Arsenal show Stoke City say no be Wrestlemania we dey but the English Barclay's Premier League and we nor be mate. 

De ting wey spoil we groove na dat Debuchy injury but we don see de return of Ozil and Walcott, the essence of Rosicky, de flair of Cazorla and de energy wey no dey finish of Alexis Sanchez. 

Inside dis podcast una go hear from broadcaster Chuks Asoegu (@chuks_ea), Uncle Claude (ArsenalFanTv), match report, player statistics, Wenger post match yans and sweet gbedu (why you love me) from Naija Gooner fan and Choc City representer, Nosa... make una enjoy!

Download, listen, laugh and share!!


Up Gunners!!!

If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com

0 Comment "Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Week 2) "

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments