15 Nigerian Pidgin Proverbs Translation Into English


1.Craze no hard to form, na the trekking be wahala.

English translation
Easier said than done.

2.No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. 

English translation
Calm down, your temper won’t solve the problem.

3.Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.

English translation
You can’t run away from your destiny.

4.Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap.

English translation 
Keep calm! Nothing lasts forever.

5.Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef.

English translation
Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!

6.Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different.

English translation
How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.

7.Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.

English translation
Give everyone what they deserve.

8.The difference between kpekere and plantain chips na packaging.

English translation
Don’t judge based on appearance alone.

9.Escort me, Escort me, na im slave trade take start.

English translation
Serious things sometimes start like a joke.

10. If person too tey for party e go follow dem wash plate

English translation
Don’t outstay your welcome


11. Every mallam with im own kettle,every aboki with em own radio.

English translation
Every man for himself

12. Opolo eye no be open eye

English translation
Having Big eyes doesn’t make you civilised.


13. Bring suya, bring suya,…….na cow body dey suffer am.

English translation
Every action has a consequence

14. Jollof Rice wey dey for d bottom of pot today go dey for top of cooler tomoro

English translation
No condition is permanent

15. Fowl wey dey carry for head no dey know say to waka na work.

English translation
A dependant would not know the value of what he/she is enjoying.




0 Comment "15 Nigerian Pidgin Proverbs Translation Into English "

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments