Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem!
COMMENTARY
Na 2-1 e take finish for Loftus Park as Arsenal collect 3 points maintain dem number 3 position for de Premier League Table so. We go hear from Baba Wenger, post match analysis from @biggysmallzy and @Churk00 even plus including reaction dem from Claude and Ty wey we collect from @Arsenalfantv. Up Gunners...
Click, download, enjoy and share!
If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com
0 Comment "Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (Friday 6th March Edition)"
Post a Comment
Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!
Click to see the code!
To insert emoticon you must added at least one space before the code.