Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (30th January Edition) @tonydoe78


Up Gunners na de 1st of im kain Arsenal FC pidgin podcast show wey Tony Doe dey host with match preview, review, fan chant, music and dem dem!

Commentary:

Gabriel Paulista don sign for Arsenal, Joel Campbell don go loan for Villareal. Arsenal go face Aston Villa for we backyard... how de match wan be?

Enjoy!!!

Up Gunners!!!



Download, Listen,Laugh and Share!!

                                                                DOWNLOAD

Up Gunners!!!

If u be Arsenal Fan and you wan participate for de show e no hard just take ya phone record ya expectation for Arsenal this season, talk ya name and twitter handle join send am to upgunnerspodcast@gmail.com, broadkasthussle@gmail.com


0 Comment "Up Gunners! The 1st Arsenal FC Pidgin Podcast (30th January Edition) @tonydoe78"

Post a Comment

Thank You For Reading....Your Comments Are Always Welcome!

Thank you for your comments